Hey Guys

Fellow naija guys, and my african queens, How una dey na? welcome to my blog. I just dey write about everyday life in yankee town, so make una drop by, relax, read am, drop comment and also come back for more. Thanks.

Thursday, March 19, 2009

Tori dey, plenti plenti

Ladies and gentleman, boys and girls did u miss me? Yes O, I don land, the intercontinetal, extraterrestial, ballistic missile is here, yes, yes, yes u guys have been waiting for me, u can't deny it.

So whats good? Me i just dey o, Infact i over bam. Tori plenty, Tori plenty nyafu nyafu. I took a hiatus to concentrate on school for a minute, but I just dey enjoy my spring break o. Oga fineguy and Nolan ran to puerto rico on Saturday to escape the cold, those craze boys just dey catch fun anyhow, man i was too broke to go anyway. I know too gbadu the idea of shelling pepper for just one week vacation, if persin one go vacation it has to be at least three weeks na, abi no be so, instead persin fit use the opportunity work overtime make peper na.(The excuses of a broke brother)

So while those two jackarses were outta town, i come decide to hang out with my good friend Trevor on monday, so we went to his parents place which was like two hours away, the guy sisters fine no be small, see as my eye just dey pop from socket as i dey sample dem for my mind. Trust me now, being the charming gentleman dat I am, i just dey entertain them, at the same time, i dey try toast the elder sis. Later in the day we decided to go snowmobiling, ol boi that was the worst idea ever, i fell of twice and the last time, i was going really fast not knowing that d particular bend had little snow and it was just ice underneath, omo na so the snowmobile spin comot, d mumu thing throw me for air, na so i just come land on top hard ice. Ol boi I just lie down there, dey wonder who send me, people dey enjoy their life for warm place, na so i wan come break leg for this cold place. Needless to say, I was gimping around and had to use icy hot patch thingy on my poor leg.

So on other stories, havent seen Nadia since january, shes been kinda busy, and they way they just dey fire people anyhow this days, I no wan stress the girl at all,i just wan make she concentrate on her job without distraction, but d gal wicked sha o. She call me the six days ago na, say make i go on messenger say she wan show me something, she told me to still be on the line and not to cut the call. So i logged on now and the gal had her webcam on, and she had this sexy nurse outfit on, ol boi the gal just dey talk dirty to me, d strip dance gimme. omo na so i just run go lock my room door cos I no wan make nolan or oga fineguy just enter room see my babe naked for webcam. Omo na so nadia, just comot her toys o, the gal just begin dey play with her boobs now, come dey play with her u know what, omo i was transfixed o, as she just dey use her rabitt on her clit just dey moan, ol boi before i know am, me sef i don begin dey choke my chicken o, omo as i take find my Olay's body lotion begin dey stroke junior officer eh e be like say na movie. There'something abt seeing ur babe's wet, juicy u know what, wey go make person blood boil. Na so nadia just dey moan, dey thrash for her side, me i just dey moan for my side, na so we just release that energy together. That was my first phone sex session and it was fantabolous.

On other news, whatsup with most naija boys and the lack of foreplay before sex. Na so i introduce one guy like dat give one of my old runs, na so d bobo just follow d gal go house o. Later that evening the gal call me, tell me say my friend sucked in bed. Me i dey wonder whether the guy just perform one minute man, i dey pity the guy, but the gal come tell me say, say d bobo just tugged on her cloth, undressed her, rolled a condom on and started poking away, when he was done, he rolled on his side and went to sleep. she was dissapointed, no foreplay at all, just dry nyashing. The gal told me she doesnt want to see the bobo anymore, and the bobo dey try call the gal for the past few days and the gal no wan answer am. Me sef i just dey act like say i no know wetin happen. But its like d fourth naija bobo, wey girl wey i know dey complain abt, say dem no dey do foreplay at all.

Personally, I believe in foreplay, in fact I think a guy has to know how to hit a ladies spot, so she's begging and pleading for u to give her the koko cos she can't stand the teasing anymore, so by the time u give am the koko the gal go done travel go mars and pluto at least four times before the session is over, So guys u have to take ur time in satisfying a gal, none of that dry selfish humping o, and always wear condom abeg. It reminds me of this gal a while back that always tore my boxers off cos she couldn't stand the teasing and she been wan make omo calabar fill her up with my junior officer, she come get this double orgasm thing she use to do and ..........( Another stori for another time)

So am wondering ladies, have u ladies experienced the same thing? As in does ur guy take his time in satisfying u or is he about getting his business done. None of dat holy holy attitude o, just share ur experiences jare.

Love u guys, and welcome ur comments.